Lyrics to Raba
Yeah, yeah, yeah
(Burst my head)
Raba, raba, raba, raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama, huh
(Chase, chase, chase)
Money no dey buy happiness, but e dey buy wetin dey bring happiness
I am happier with ice on my neck, uh, yeah
She see I'm shining, "I am more attractive in a Maybach"
She like soft life
She want to do me, do me, do me, oh-oh
No be cho-cho-cho, omo, you dey stop nonsense, ego
Ọ bụ ife a na-achọ, omo, you dey make life make sense, oh-oh
Aliko Dangotе, omo, you go need update
No be lotto, no be lotto, oh-oh
Raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba)
Guidancе for my baby and my mama, huh
You know the matter, no dey put me on [?]
She say she like boys wey dey press money
She say she like boys wey dey spend money
I am the boys, the boys are me
I am the boys, the boys are me, see
I say, I like girls wey dey shake body
I say, I like girls that are freaky-freaky
I love a good girl that's bad fi me

Aliko Dangote, omo, you go need update

Raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba), raba (Raba)

Powered by LyricFind