Dance For Me Lyrics

Eugy

Non-album songs

Lyrics to Dance For Me
Dance For Me Video:
It's your boy Eazi
Eugy official
Music so sexual

Shocky shockyy
They say alkahida
Baby dance for me and dab

Nobody can do wyne like this
Tell me I be one you oh
And everybody go dey call me
I No dey carry boss like a
Well if you give me dance
You go chop tip
Baby girl
Oya give me dance make you chop tip

How she do the yakaya
She set the whole club on fire
Wey her body big like bombaya
Her body big like bombaya
She sey she no want my wahala
Cause she need a real man like Mandana
She go give me, me I never see

Shocky Shocky
They say alkahida
Baby dance for me
And dab

She be try dey hold my hand oh
Show that she wanna do the thing oh
I dey tell her she be fine
All the time wey dance
They are sweet sey like mango
So wyne up your waist for me baby
Alkahida dey drive me crazy
The way you kill the dance Dem ah real it
I love your style and no body can debate it

Let me your Shocky Shocky
Make you take it low
Girl move your body body
No rush make it take it slow
Take it slow
take it slow
I swear you know
Anywhere you dey be I'll go

Shocky Shocky
They say alkahida
Baby dance for me
And dab
Songwriters: Oluwatosin Oluwole Ajibade
Publisher: Lyrics © TUNECORE INC
Powered by LyricFind