Right Here Lyrics

lyrics
Browse by band :
0-9 A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z | ALL

2face Idibia


Right Here lyrics

Artist: 2face Idibia lyrics
Album: Other Song Lyrics
Title: Right Here
Correct Right Here Lyrics Correct these lyrics
Print Right Here Lyrics Print these lyrics
Tweet this song Tweet this song

Send "Right Here" Ringtone to your Cell

Lyrics to Right Here :
Echo na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

I was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
how could I let you go
oh no no no no no no no
sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do to make you see
say my love for u na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on

please don`t go
oh I love you so
bended knees see there`s more to show
don`t need to be afraid
I won`t let you down
cos since you`ve been here my life`s been turned around baby

sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

say wetin I go do
wetin I go say
to make your love make e no waka away
if I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
anything you want to do
you know I`ll be down
I`ll make you happy everyday of the party
I`ll make you feel like the queen with the crown

sorry I make you cry
let`s talk about those days we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right here
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love slip away
baby it`s right here
baby it`s right here, right here, right her
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don`t matter cos I love u
and I`ll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
I`ll never do anything to hurt you
I`ll do my thing my world around you

wetin I go do
kenni`s music
e don tey no be today
wetin I go do
2face see I don tey for this game
no be today
wetin I go do
no be today
come on come on baby
na wetin I go do
wetin I go do
na wetin I go do
wetin I go do
right here right here it`s right here

(Thanks to Moubi for these lyrics)
[ Right Here Lyrics on http://www.lyricsmania.com/ ]

Send "Right Here" Ringtone to your Cell

Comments to these lyrics

Leave a Comment

No comments to these lyrics yet, be the first!
Top Lyrics
Taylor Swift - You Belong With Me lyrics
Fray (The) - How To Save A Life lyrics
Kings Of Leon - Use Somebody lyrics
Bon Iver - Skinny Love lyrics
Owl City - Fireflies lyrics
Mumford And Sons - Little Lion Man lyrics
Fray (The) - Never Say Never lyrics
Camp Rock - This Is Me lyrics
A Day To Remember - If It Means A Lot To You lyrics
Fray (The) - Look After You lyrics
Flobots (The) - Handlebars lyrics
Plain White T's - 1234 lyrics
Owl City - Vanilla Twilight lyrics
Colbie Caillat - Bubbly lyrics
Boys Like Girls - Two Is Better Than One lyrics
Fray (The) - Over My Head (Cable Car) lyrics
Red Jumpsuit Apparatus (The) - Your Guardian Angel lyrics
OneRepublic - Apologize lyrics
High School Musical 3 - Can I Have This Dance lyrics
Miley Cyrus - I Miss You lyrics
Black Point - WataGataPitusBerry lyrics
Paolo Nutini - Last Request lyrics
Carla Bruni - Quelqu'un M'a Dit lyrics
Sam Sparro - Black And Gold lyrics
Cold Flamez - Miss Me Kiss Me Lick Me lyrics
Hollywood Undead - Undead lyrics
Rise Against - Savior lyrics
Bring Me The Horizon - Chelsea Smile lyrics
Bring Me The Horizon - Diamonds Aren't Forever lyrics
Jonas Brothers - When You Look Me In The Eyes lyrics
Arcade Fire - Wake Up lyrics
Boys Like Girls - Thunder lyrics
Colbie Caillat - Realize lyrics
Paramore - All I Wanted lyrics
Amy Winehouse - Valerie lyrics
Cage The Elephant - Ain't No Rest For The Wicked lyrics
Secondhand Serenade - It's Not Over lyrics
Bring Me The Horizon - Pray For Plague lyrics
Corinne Bailey Rae - Put Your Records On lyrics
Nicki Minaj - Still I Rise lyrics
Chris Brown - Say Goodbye lyrics
Shwayze - Get U Home lyrics
Lily Allen - Not Fair lyrics
Zac Brown Band - Toes lyrics
Charlie Winston - Like A Hobo lyrics
Lily Allen - Fuck You lyrics
Owl City - I'll Meet You There lyrics
Bring Me The Horizon - The Sadness Will Never End lyrics
Miley Cyrus - Party In The USA lyrics
Kings Of Leon - Sex On Fire lyrics
Play This Song