Lyrics to Kangpe
Kangpe Video:
So na so I be na condition come make you aje like this You say your husband na I leave you, you say I go fit betray you So na so you dey weak as I see you before I think say you dey kangpe Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you But na you rake before, Na you talk say you no go put man before God Oh, see yourself as you be, Na you talk say you no go put man before God Chorus As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, the thing en no go fit kill you Na I go make you strong it go make you strong The thing wen no go fit kill na I go make you strong The thing wen no fit kill na I go make you strong God no go give you anything you no go fit deal with You talk, say you be big man Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife, You sabi, bible well o Dey go church everday oh Notice me or I quench Look at me how I bounce But na you be the crook Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him 419, ole, thief, basket mouth, ojoro but na you know how I be wen wind blow fowl ynash go open very very well oh Chorus As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, the thing en no go fit kill you Na I go make you strong it go make you strong The thing wen no go fit kill na I go make you strong The thing wen no fit kill na I go make you strong God no go give you anything you no go fit deal with As you walk through the valley of the shadow of death You will fear no evil because his rod and his stalf are with you You have come this far to sing your mystery




Songwriters:
Publisher:
Powered by LyricFind